White Money, a quick rising Nigerian recording artist and BB Naija victor, has delivered another charming track named "Selense."
The sharp sweet new tune "Selense," then again, fills in as a development to his as of late delivered melody "Rosemary."
At long last, the incredible new tune is a marvelous tune that will without a doubt merit a spot on your playlist assuming you appreciate great music.
Read the official lyrics of White Money – Selense (Lyrics) here on Nz Lyrics.
LYRICS: Whitemoney - Selense
Ota mie mie
Ota mie mie
Wake up in the morning
You looking you don’t know what to do
The children
Dem are crying
They crying because they gat no oo food o
Mama out there hustling oh
Hustling to put food on the table
This is what i’mma tell you aii
With God everything is able
If God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo
If God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo
We go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooo
We go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooo
Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo
You see my brother
You see my sister
The life wey you dey living today oo!!
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to chop oo
You don waka, you no reach
Hustle you no fit
You come dey sidon dey cry wayo wayo wayo
You don look up to the sky,
Dey ask God why.
All this things dey happen to me
If God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo
If God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo
We go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooo
We go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooo
Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo
Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo
Track Info
Artist Name: White Money
Track Name: Selense
Genre: Afrobeats
Released Date: 2021
Producer: MasterKraft
Country: Nigeria
After a tremendous accomplishment in winning the Big Brother Naija season 6, the one with flying tone, White Money offers the melody "Selense" as his first presentation tune. He delivered this melody in the year, 2021 around a couple of hours now which has been turning into a web sensation and turning into the new tune to manage this late spring. MasterKraft is answerable for the tune creation.
Hazel Oyeze Onou, prevalently known as White Money is a Nigerian artist and unscripted television star. He is the victor of Big Brother Naija season 6. This time, he made a stroll in the public eye with another astonishing and empowering record that will be profoundly OK by the fans.
He did wonderfully well and seeing his noteworthy presentation, he genuinely merits all the commendation from the fans. Trust me, this track worth the wait.